Download Lemmy Boi - Vybe | Slowed MP3

Download Lemmy Boi - Vybe | Slowed MP3 Gratis - Stafaband 3:32
Heaven • 3:32 • ~3.3 MB
Share:

Tentang Lemmy Boi - Vybe | Slowed

Lemmy Boi - Vybe | Slowed adalah lagu dari Heaven yang bisa kamu download gratis di Stafaband. Durasi lagu ini adalah 3 menit 32 detik dengan estimasi ukuran file sekitar 3.3 MB.

Lirik lengkap Lemmy Boi - Vybe | Slowed juga tersedia di halaman ini, sehingga kamu bisa membaca lirik sambil mendengarkan lagu. Cukup klik tombol Download MP3 di atas untuk mengunduh lagu ini ke perangkat kamu. Tidak perlu registrasi, tidak perlu install aplikasi.

Stafaband menyediakan layanan konversi YouTube ke MP3 yang cepat dan aman. Cek juga lagu lainnya dari Heaven dan artis terkait di bawah. Gunakan fitur pencarian di halaman utama untuk menemukan jutaan lagu lainnya.

Lirik Lemmy Boi - Vybe | Slowed

Lemmy pon dis one again
(Chants)

E be like say you dey burst my brain
I dey go insane, girl i can't explain
Your body bad and your waist is a case
Like Olu girl see i can't Maintain

'Cause nobody bad ooo
Nobody bad girl, Nobody bad like you
You make a man mad ooo
You make a man mad cause nobody fine like you

Girl i wanna rock your body, eeeyyy
Girl i wanna touch your body, eeeyyy
Me and you we go rock till morning, eeeyyy
As long you nor talk to mommy, eeeyyy
Girl i wanna rock your body, eeeyyy
Girl i wanna touch your body, eeeyyy
Me and you we go rock till morning, eeeyyy
As long you nor talk to mommy, eeeyyy

Make we Vybe, make we denge pose
Make we denge pose
Show your style, make you denge pose
Make you denge pose
Make we Vybe, make we denge pose
Make we denge pose
Show your style, make you denge pose
Make you denge pose

Girl you know i got my eyes on you
Got a whole lot of eyes on you
Nobody come close i go ride for you
My alomo i fit kpai for you
So anything you want i be ride or die
I nor go lie you dey burst my mind
Steady on your phone make i nor deny
Omo me i go dull my guys oooo

'Cause nobody bad ooo
Nobody bad girl, Nobody bad like you
You make a man mad ooo
You make a man mad cause nobody fine like you
Girl nobody bad ooo
Nobody bad girl, Nobody bad like you
You make a man mad ooo
You make a man mad cause nobody fine like you

Girl i wanna rock your body, eeeyyy
Girl i wanna touch your body, eeeyyy
Me and you we go rock till morning, eeeyyy
As long you nor talk to mommy, eeeyyy
Girl i wanna rock your body, eeeyyy
Girl i wanna touch your body, eeeyyy
Me and you we go rock till morning, eeeyyy
As long you nor talk to mommy, eeeyyy

Make we denge pose
Make you denge pose
Make we denge pose, make we denge pose
Show your style, make you denge pose
Make you denge pose

'Cause nobody bad ooo
Nobody bad girl, Nobody bad like you
You make a man mad ooo
You make a man mad cause nobody fine like you
Girl nobody bad ooo
Nobody bad girl, Nobody bad like you
You make a man mad ooo
You make a man mad cause nobody fine like you

Girl i wanna rock your body, eeeyyy
Girl i wanna touch your body, eeeyyy
Me and you we go rock till morning, eeeyyy
As long you nor talk to mommy, eeeyyy
Girl i wanna rock your body, eeeyyy
Girl i wanna touch your body, eeeyyy
Me and you we go rock till morning, eeeyyy
As long you nor talk to mommy, eeeyyy

Sumber lirik: LRCLIB

FAQ - Lemmy Boi - Vybe | Slowed

Bagaimana cara download Lemmy Boi - Vybe | Slowed MP3?

Untuk download Lemmy Boi - Vybe | Slowed MP3 di Stafaband, klik tombol merah "Download MP3" di bagian atas halaman ini. Kamu akan melihat tombol download muncul — klik sekali dan file MP3 (3.3 MB) akan langsung terunduh ke perangkat kamu. Proses ini gratis, tanpa registrasi, dan bisa dilakukan dari HP maupun laptop.

Apakah download Lemmy Boi - Vybe | Slowed gratis dan aman?

Ya, download Lemmy Boi - Vybe | Slowed oleh Heaven di Stafaband sepenuhnya gratis dan aman. Stafaband tidak menyimpan file MP3 di server — semua diproses secara real-time. Tidak perlu install aplikasi dan tidak ada malware atau iklan berbahaya.

Berapa durasi dan ukuran file Lemmy Boi - Vybe | Slowed?

Lagu Lemmy Boi - Vybe | Slowed oleh Heaven berdurasi 3 menit 32 detik (3:32). Estimasi ukuran file MP3 sekitar 3.3 MB.

Apakah lirik Lemmy Boi - Vybe | Slowed tersedia?

Ya! Lirik lengkap Lemmy Boi - Vybe | Slowed tersedia di halaman ini. Scroll ke bagian "Lirik" di atas untuk membaca teks lagu selengkapnya. Kamu bisa membaca lirik sambil mendengarkan preview lagu melalui tombol Preview.