Download shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) MP3

Download shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) MP3 Gratis - Stafaband 2:47
shy ink • 2:47 • ~2.6 MB
Share:

Tentang shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video)

shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) adalah lagu dari shy ink yang bisa kamu download gratis di Stafaband. Durasi lagu ini adalah 2 menit 47 detik dengan estimasi ukuran file sekitar 2.6 MB.

Lirik lengkap shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) juga tersedia di halaman ini, sehingga kamu bisa membaca lirik sambil mendengarkan lagu. Cukup klik tombol Download MP3 di atas untuk mengunduh lagu ini ke perangkat kamu. Tidak perlu registrasi, tidak perlu install aplikasi.

Stafaband menyediakan layanan konversi YouTube ke MP3 yang cepat dan aman. Cek juga lagu lainnya dari shy ink dan artis terkait di bawah. Gunakan fitur pencarian di halaman utama untuk menemukan jutaan lagu lainnya.

Lirik shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video)

Another banger

Girlie na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy (Hmm baby o)

Girlie na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody
Yeah

This love, me I never see before
Baby o
This love, me I never feel before
Baby o
This kind girl wey I never see before
I go America, go London
Me I never see before
Hmm baby oh

Sweeter than Fanta (Hmm-hmm-hmm)
Coca-Cola oya (Hmm-hmm-hmm)
Sweetie my belle o (Hmm-hmm-hmm)
Omoge no go give me jedi jedi o
Born plenty baby baby o
I no go do you Johnny Johnny o
Baby o (Hmm-hmm-hmm)

Na you-you-you-you
Wey dey make me dey do-do-do-do
Na you-you-you-you
Wey dey make me dey do-do-do-do

Na you wey I choo-choo-choo-choo-choose
You dey make me dey do-do-do-do
I dey do like mumu
I dey do like mumu
I dey do like mumu
Ye mogbe o

Girlie na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy (Hmm baby o)

Girlie na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody

Omoge na you I go fight for
Omoge na you
Say na you I go die for
I no get motor but na you I go ride for (Hmm-hmm)

When I dey sing
Say na you I dey sing for
Whine baby, dance
Make you move for the dance floor
Omoge, shey no be you dey form for (Hmm-hmm)

Whine slow, boogie down low
Na the first time wey I dey in love o
E be like drug wey dey make me slow
Anywhere you go, I go follow you go
Mogbe o

Monica hmm, Monica eh
Monica ha, Monica
Hello, Monica come my way
Never let go (Hmm)

She say who be Folake?
Haa, me I no know
Me I no fit do you eeny, miny, moe
Girl, even if I be Bad Commando

Girlie na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey high me like Hennessy (Hmm baby o)

Girlie na your love wey dey ginger me
You dey give me the love and the energy
Only you wey dey give me melody

Sumber lirik: LRCLIB

FAQ - shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video)

Bagaimana cara download shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) MP3?

Untuk download shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) MP3 di Stafaband, klik tombol merah "Download MP3" di bagian atas halaman ini. Kamu akan melihat tombol download muncul — klik sekali dan file MP3 (2.6 MB) akan langsung terunduh ke perangkat kamu. Proses ini gratis, tanpa registrasi, dan bisa dilakukan dari HP maupun laptop.

Apakah download shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) gratis dan aman?

Ya, download shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) oleh shy ink di Stafaband sepenuhnya gratis dan aman. Stafaband tidak menyimpan file MP3 di server — semua diproses secara real-time. Tidak perlu install aplikasi dan tidak ada malware atau iklan berbahaya.

Berapa durasi dan ukuran file shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video)?

Lagu shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) oleh shy ink berdurasi 2 menit 47 detik (2:47). Estimasi ukuran file MP3 sekitar 2.6 MB.

Apakah lirik shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) tersedia?

Ya! Lirik lengkap shy ink & Kish - Ginger Me (Official Lyric Video) tersedia di halaman ini. Scroll ke bagian "Lirik" di atas untuk membaca teks lagu selengkapnya. Kamu bisa membaca lirik sambil mendengarkan preview lagu melalui tombol Preview.